Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ayox
Vocals
Tekno
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Djibril Kagni
Songwriter
Bakare Ayomide Iyanuoluwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Djibril Kagni
Producer
Signal
Producer
Lyrics
[Intro]
Oh-oh-oh
Yeah e yeah, yeah
[Verse 1]
As a fine boy looking sharp
You know say girls dem love me die
Dem dey gbadun all my Melody
Ashewo boy for life
When it’s time you know it’s time
Even your girl go come around
We outside no be for person
Wey dey work for Bank
[Verse 2]
Omo to Shan hello
Love the way you bend low
Omo you Dey make me kolo
Shey you go be mine Olo
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we pratice Monopoly
She want love but I’m not ready
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we pratice Monopoly
She want love but I’m not ready
[Chorus]
Ah-ah, eh, ah, ah
Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
Am an ashewo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
Am an Ashewo boy for life
[Verse 3]
Molomo si miami
Ikan gbadun Alhaji
My two girls from Kumasi
Komije ni Saladi
We go chop life till it’s over
Omo ope ton no dollar
Aye Casanova
Emo pe aye kan lowa
[Verse 4]
Omo meta Koto
Your girlfriend wan follow
She wan be my Olo
Say I make her Kolo
Fine girl wey get yansh
She say she wan put am on me
Make we pratice Monopoly
She want love but I’m not ready
[PreChorus]
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we pratice Monopoly
She want love but I'm not ready
[Chorus]
Ah-ah, eh, ah, ah
Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
Am an ashewo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
Am an Ashewo boy for life
[Chorus]
Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
Am an ashewo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
Am an ashewo boy for life
Written by: Bakare Ayomide Iyanuoluwa, Djibril Kagni