Music Video

Tmaro - Elevate (Official Visualizer)
Watch Tmaro - Elevate (Official Visualizer) on YouTube

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tamunotonye Charles Lolomari
Tamunotonye Charles Lolomari
Songwriter

Lyrics

All man for himself oh, so as I dey me I fear no man I got good intentions, I no get plans to hurt another man Do my best Na monkey wey born 3 know if one don die So my dear, as you Dey hustle make you fear God I go be heavy weight o, heavy weight o I go fit lift up any stone Dem go appreciate me o Appreciate me o Anything I touch e turn into gold I go be heavy weight o, heavy weight o I go fit lift up any stone And dem go appreciate me o Appreciate me o Dem go sing my sound like We go activate o All of us we go elevate o Investments go appreciate o Your plants dem go germinate o Your children go celebrate you o Give me one reason, give me one reason My brother give me one reason not to love you We get the same problems, get the same problems Get the same emotions and indulgence So give me one reason, give me one reason My brother give me one reason not to love you We get the same problems, get the same problems Get the same emotions and indulgence I go be heavy weight o, heavy weight o I go fit lift up any stone Dem go appreciate me o Appreciate me o Anything I touch e turn into gold I go be heavy weight o, heavy weight o I go fit lift up any stone And dem go appreciate me o Appreciate me o Dem go sing my sound like We go activate o All of us we go elevate o Investments go appreciate o Your plants dem go germinate o Your children go celebrate you o What about the things wey you been talk say you go get What about the crib wey you been talk say you go rent What about the vibes, what about the girls She na because say landlord don dey mend How far the music shey e don Dey trend Shey na because say the funds dem no send Pikin dey cry, hustle dey bend But nothing go sup if you dont believe in yourself
Writer(s): Tamunotonye Charles Lolomari Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out