Credits

PERFORMING ARTISTS
Jinmi Abduls
Jinmi Abduls
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwafeyijinmi Abdulsalami
Oluwafeyijinmi Abdulsalami
Composer
Mohammed "Mohalizer" Ajao
Mohammed "Mohalizer" Ajao
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BeatsbyTiwany
BeatsbyTiwany
Producer
Noah Airé
Noah Airé
Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
Please, I'm sorry, I don't know
It’s just like a spell
She has this commanding influence over
Please, do you believe in juju?
Abeg feed me another yarn
Oh come on Emeka this is Africa, this is Africa
[Verse 1]
Hello, na me dey holla mon cherrie
Your face supposed dey on tele
J’adore, wetin you flaunting I’m ready
I fit to spend all my money
On top your head, oh, ay
Otumokpo knack me o
I take all my money troway
[PreChorus]
Somebody’s got a hold on my soul
And she no wan let me go
She manipulating my thoughts o, I don't know
If she tell me make I come close o
I fit to fly to Soweto
Bring back the heart that you stole oh my love
[Chorus]
Oh Sarafina, oh Sarafina
I don lose my senses to Sarafina
Oh Sarafina, oh Sarafina
I don lose my focus
To Sarafina
[Verse 2]
Don't go faster, don't go faster
I am not your rollercoaster
I could be your ATM
You keep playing with my emotions
Don't go faster, don't got faster, Sarafina don't go
Bring back the heart that you stole, oh, my love
[PreChorus]
Somebody’s got a hold on my soul
And she no wan let me go
She manipulating my thoughts o, I don't know
If she tell me make I come close o
I fit fly to Soweto
Bring back the heart that you stole oh my love
[Chorus]
Oh Sarafin, oh Sarafina
I don lose my senses to Sarafina
Oh Sarafina, oh Sarafina
I don lose my focus
To Sarafina
[Outro]
Sarafina, Sarafina, Sarafina (Don't you go, baby don't you go)
Sarafina, Sarafina, Sarafina, Sarafina don't go
Written by: Mohammed "Mohalizer" Ajao, Oluwafeyijinmi Abdulsalami
instagramSharePathic_arrow_out