Lyrics
E don do now
Sè na love I de see for your
Eyes
Everything you want girl has a price
Say the truth every time tell no lies
But before you know I sè time go de fly
Sè my heart de do kpo kpo di kpo kpo
Inna the ko ko
Baby Abeg o show me your logo
Everywhere choke oo
Booty soo big mo kigbè Morogò
Olotò oloto, olàta olèpo
Girl I de beg oo
See let me be your Afro lover
Your Afro lover tonight
Oh my gaaad
Show you it's not hard to love ya
I wanna show ya that you mine
Girl you gat me riding dirty
You so pretty
No I never see a kinda girl wey go hold me tight
Omo na this kind love I Dey find for life
You be my bride
Take you to the alter
Show you sè I wanna make you my wife yè
See Cus my heart de kpö kpò di kpó kpò
I na the the kpo kpo
Girl I de beg oo everywhere choke o
Wolè ko wa dokò
Booty soo big mo kigbè Morogò
Olotò oloto, olàta olèpo
Girl I de beg oo
See let me be your Afro lover
Your Afro lover tonight
O my gad
Show you it's not hard to love ya
I wanna show ya that you mine
Yea she know she fine she pretty
My baby ah, me I like the way she de hold me tight
Omo na this kain love my mama talk sè make I go find wife
Take you to the alter
Cus I wanna make you my wife
Make my heart de go kpo kpo di kpo kpo
No be joke oo
Baby girl fine omo mi o lèjoko
Fine pass ton to
Give it to me nice omo every where choke o
Give it to me pronto
Make you no joke with my girl eyyy ah
See let me be your Afro lover
Your Afro lover tonight
O my gad
Show you it's not hard to love ya
I wanna show ya that you mine
Girl you gat me riding dirty
You so pretty
No I never see a kinda girl wey go hold me tight
Omo na this kind love I Dey find for life
You be my bride
Take you to the alter
Show you sè I wanna make you my wife yè
Cus my heart de kpö kpò di kpó kpò
Inna the the kpo kpo
Girl I de beg oo everywhere choke o
Wolè ko wa dokò
E don do now
Written by: Apiafi Sylvanus, NORMAN L IRIA, Tamunotonye Charles Lolomari