Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dr Dolor
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dr Dolor
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Amebo (Dem go tire)
Amebo (Dem go tire)
[Verse 1]
Wetin I go do way dey no go talk o
Wetin you go do way dem no go talk o eh
Both the one way concern them
And the one way no concern them
Them go dey kiri your matter for head
But they never sort their own problem
[PreChorus]
Nnkan to ba wu wọn ki wọn ṣe
Nnkan to ba wu wọn ki wọn sọ
The more they talk the more I do
The more I do the more they vex
If you like you vex pass Vespa
Na wetin I want I go still dey do
[Chorus]
Amebo (Dem go tire)
Amebo (Dem go tire)
Wetin you no see you say you see am o
Amebo (Dem go tire)
Wetin you no hear you say you hear am o
Amebo (Dem go tire)
Even bloggers go dey blog tatafo story o
Amebo o (Dem go tire)
Amebo o
[Verse 2]
No be everything dem dey carry go social media o
No be every matter dem dey sample for social media o
Wife hold your man well
Make side chick no go thief your man
Man love your woman well
Make jigolo no go reason your wife
Dem go dey kiri your matter for head
But they never sort their own problem
[PreChorus]
Nnkan to ba wu wọn ki wọn ṣe
Nnkan to ba wu wọn ki wọn sọ
The more they talk the more I do
The more I do the more they vex
If you like you vex pass Vespa
Na wetin I want I go still dey do
[Chorus]
Amebo (Dem go tire)
Amebo (Dem go tire)
Wetin you no see you say you see am o
Amebo (Dem go tire)
Wetin you no hear you say you hear am o
Amebo (Dem go tire)
Even bloggers go dey blog tatafo story o
Amebo o (Dem go tire)
Amebo o
[Verse 3]
Iʼm the baddest modafucker
Emi gan-an gan-an Don Dada
You no fit see me make I jealousy my brother
Make I talk about my brother
Eh, Iʼm the baddest modafucker
Hmm, Emi Gangan don Dada
You no fit see me make I back bite my brother
Hmm, Make I jealous my brother
But amebo (Dem go tire)
But amebo (Dem go tire)
Dem go retire
On top who? On top our matter
Oh baby o n jo, o ni ki n shower
Ẹja ṣawa jo, o ni ki lẹmọ
O ni ki n jupa
O ni ki n jusẹ
O ni mo rohun mu, mo rohun mu, mo rohun t'ọn wi oh oh
[Verse 4]
Anything you see you must talk
Anything you hear you must talk
We dey call them amebo
Yoruba dey call them olofofo
We still dey call them tatafo
Wetin dem no do dem go say dem do
Where they no reach dem go say dem reach
Amebo (Dem go tire)
You know I know, I know, you know
I am born to reign with music
You know I know you know I know
I am born to reign with music
Bayo is the name (Oh yes)
Ade is the name (Oh yes)
Bayo is the name (Oh yes)
Ade is the name (Oh yes)
[Chorus]
Amebo (Dem go tire)
Amebo (Dem go tire)
Wetin you no see you say you see am o
Amebo (Dem go tire)
Wetin you no hear you say you hear am o
Amebo (Dem go tire)
Even bloggers go dey blog tatafo story o
Amebo o (Dem go tire)
Written by: Dr Dolor