Music Video

Dr Dolor - Baba Nla (Official Audio) ft. Buju
Watch Dr Dolor - Baba Nla (Official Audio) ft. Buju on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dr Dolor
Dr Dolor
Performer
BNXN
BNXN
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Osadolor Nate Asemota
Osadolor Nate Asemota
Songwriter
Daniel Benson
Daniel Benson
Songwriter
Nwamonye Klem Ikemefuna
Nwamonye Klem Ikemefuna
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
VybeO
VybeO
Producer

Lyrics

[Intro]
Hmm, hmm, hmm
Dr Dolor Entertainment
Hmm
Oh, oh, ooh, yeah
Hmm
Hmm
Hmm, yeah
Oh
[Chorus]
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
[Verse 1]
Ọmọ I been looking at this girl called soma dina
Said I dey ball die pass Roger Miller
If I tell you things you know its official
She fit to follow me go to my place later
I tell you things I no like
And make I know lie I dey feel you tonight
As Hennessy don dey body tonight
Say make I know lie I go talku my mind
And as a baba nla wey I be
E no be katangwa oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem, dem go sabi my p
Ah
Baba nla wey I be
E no be katangwa oh my g
The things I wear are real nice and you see
The girls dem dem go sabi my p
[Verse 2]
Ti won ba ri mi yes sir (Yes sir)
Senator the minister
Enter anywhere no need visa
When I play ọmọ na nasa ooo
Eze na eze, only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey?
When I roll my dice e be two six oh
Eze na eze, only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey?
When I roll my dice e be two six oh
[Chorus]
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
[Outro]
Commissioner
Inspector General
Written by: Daniel Benson, Fred Daniels (Vybe O), Nwamonye Klem Ikemefuna, Osadolor Nate Asemota
instagramSharePathic_arrow_out