Credits

PERFORMING ARTISTS
Dr Dolor
Dr Dolor
Performer
Singah
Singah
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dr Dolor
Dr Dolor
Composer
Singah
Singah
Composer

Lyrics

[Verse 1]
Yeah, yeah, yeah, yeah
Oh hmmm
Yeah, yeah, yeah, yeah
[Verse 2]
When she steps into the room
Mehn it feels just like a movie
Body high me pass e booze
Baby no use me catch cruise
[Verse 3]
Oh no
Am in the mood
Girl you know sey I wan catch you for that corner
What you wanna do
Na you wey I want to give my own anaconda
You're my winner
Shawty you're my winner
You're my winner
Uh! Shawty you're my winner
[Verse 4]
And If you see my woman
You go know sey no be play, play, play, play o
Play, play, play, play o
Me I protect my woman
You can not mess with my Be be be be o
Be be be be o
[Verse 5]
Give me your body nanana
No do me corny o
Come chop my money o
See my sweet Monica
And Angelina
And e dey to me totori
Sweet e my body
Oh no
[Verse 6]
Am in the mood
Girl you know sey I wan catch you for that corner
What you wanna do
Na you wey I want to give my own anaconda
You're my winner
Uh! Shawty you're my winner
You're my winner
Uh! Shawty you're my winner
[Verse 7]
Am in the mood
Girl you know sey I wan catch you for that corner
What you wanna do
Na you wey I want to give
Written by: Dr Dolor, Singah
instagramSharePathic_arrow_out