Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Hitboy Kellz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Hitboy Kellz
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
RUGGED
Producer
Lyrics
Say I be thinking how it started
I’m feeling drunk I’m feeling wasted
My heart is heavy like my burden
If this a dream better wake me
Na everyday me dey pray God forbid
To all my enemies them plotting
My body don dey do me totori
Na Wetin dey my head dey sweet me
I think I’m going crazy
Cause all I hear is my voice
More in my head more than in this world
If you hear my voice then you can’t be lost
I think I’m going crazy
But me no get no choice
Live in a time we no get no voice
Say I’m a sinner and it’s not by choice
Things in my body
E get the Time my pa disown me
The girlie wey I love been bone me
E Be like say my world is falling
I don dey count too many losses
I see my ma dey cry because of me
Say Everybody think I’m different
I do my thing the way me I sabi
And pray to God to elevate me
I don wanna hear nobody say boy you move in a hurry
When things slow say nobody been pull me
Giving my all as I move in this journey
I think I’m going crazy
Cause all I hear is my voice
More in my head more than in this world
If you hear my voice then you can’t be lost
I think I’m going crazy
But me no get no choice
Live in a time we no get no voice
Say I’m a sinner and it’s not by choice
Written by: Hitboy Kellz