album cover
Kere (feat. Crayon)
5,997
Music
Kere (feat. Crayon) was released on September 20, 2024 by Chocolate City Music as a part of the album BadBoy Major
album cover
Release DateSeptember 20, 2024
LabelChocolate City Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Major AJ
Major AJ
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boluwatife Ajogwu
Boluwatife Ajogwu
Composer
Chibueze Charles Chukwu
Chibueze Charles Chukwu
Composer
Olatunde Ogunbiyi
Olatunde Ogunbiyi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
PromisetheGuitarist
PromisetheGuitarist
Producer
Rore
Rore
Producer

Lyrics

I’ve been out the house since 16!
Many decisions risky
If you see wetin my eye don see
You go pour 4 shots of whisky!
(Hmm)
but I no let nothing Dey weak me
I still Dey kill dem with efizzy
Even though my journey no breezy
Omologo moshin Pawon biti Wizzy
99 pushing on my speedometer!
From mainland to island
Every where ,
I go make sure them know me sha (ahh )
All the girls dem Dey shout mr AJ ORIGINAL!,
Dem Dey pose for my camera ,
Tag me on Insta,
I’m getting popular ,
(ah ahn ahn )
Emi o kere o
Small boy big God
Mi o kere o (ahn)
Mo de ma debe o (ah)
Mo Ma Kore dele o (uhn)
Emi o Kere o,
Small boy big God
Mi o Kere o (ahn)
Mo de ma Debe o (ah)
Mo Ma Kore dele o (uhn
You wan size my big shoe
Have you been through what I’ve been through
Are you into what I’m into
Even With my dark shades on I Dey see through
Cash flow no be issue
Billion stacks in my visuals
There can never be replica
Man na big body Benz and I feel good
On billi
I no dey work 9 to 5 daily
But I dey steady count my billi
So tell me why you acting like dele
cause I quiet nor mean say I silly
You know say Cray dey hot like chilli
And I go shut it down with my killi
And them they know that I’m that guy
Ye ye
99 pushing on my speedometer!
From mainland to island
Every where
I go make sure them know me sha (ahh )
All the girls dem Dey shout mr AJ ORIGINAL!
Dem dey pose for my camera
Tag me on Insta
I’m getting popular
(ah ahn ahn)
Emi O Kere o
Small Boy Big God
Mi O Kere o (ahn)
Mo de ma Debe o (ah)
Mo Ma Kore dele o (uhn)
Emi O Kere o
Small Boy Big God
Mi O Kere o (ahn)
Mo de ma Debe o (ah)
Mo Ma Kore dele o (uhn)
Emi O Kere o
Small Boy Big God
Mi O Kere o (ahn)
Mo de ma Debe o (ah)
Mo Ma Kore dele o (uhn)
Emi O Kere o,
Small Boy Big God
Mi O Kere o (ahn)
Mo de ma Debe o (ah)
Mo Ma Kore dele o (uhn)
99 pushing on my speedometer!
From mainland to island
Every where
I go make sure them know me sha (ahh )
All the girls dem Dey shout mr AJ ORIGINAL!
Dem Dey pose for my camera
Tag me on Insta
I’m getting popular
(ah ahn ahn )
(Major AJ next to BLOW! )
Written by: Boluwatife Ajogwu, Chibueze Charles Chukwu, Olatunde Ogunbiyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...