Lyrics

Blow money Geng o Ae
Baba For This Journey
I Don to Late
Walai I no notice!!
For this kind Game
I swear be Novice
(I swear I be novice)
Firstborn I don see things
Relationship matter and agony
Family self them they ask for their
Daily
(Them dey ask for their Daily)
Bro I don Tay for this journey!
Is not to late to make money!
Fly out in my Jet
Carry girls for my Benz
Bro I don Tay for this journey!
Is not to late to make money!
Fly out in my jet
Carry girls for my Benz
(Bro I don Tay for this journey!
Is not to late to make money!
Fly out in my Jet)
Lomo oo!!
Journey of a thousand miles
Always start with a leap or dive
Before I yarn wetin hook for mind
Pour some booze with a likkle ice
It's not easy to be a man
That's why some letters change dem plan
Only Idan go fit survive
For this jungle na do or die!!
Swear I don tay for the journey
Sprint or marathon I keep running
Cannot use my head for nothing
Cannot use my head for nothing
That's why me I fear nobody
Only jah most high fit crush me
Human being no fit judge me
No human being stand fit to judge me!!
Bro I don Tay for this journey
Is not to late to make money
Fly out with my jet
(Fly out in my jet)
Carry girls for my Benz
(Carry girls in my jet)
Bro I don Tay for this journey
Is not to late to make money
Fly out in my Jet
Written by: Nwajei Anuoluwapo Ezekiel
instagramSharePathic_arrow_out