Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lil5ive
Lil5ive
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Anthony Osekaje
Anthony Osekaje
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Umukoro Daniel
Umukoro Daniel
Producer
Okwoseh Udoliseh Cyprian
Okwoseh Udoliseh Cyprian
Producer

Lyrics

(Wake up)
Ahn, ahn
Baddeltaboi, wetin de-de-dey?
Ahn
(Original Badboi)
Boy, I no fit lie say "Jahovah no dey try"
Boy, I no fit lie say "some **** no dey kpai"
Me I see them bad man, dem Judas in disguise
Me I hope that last last they come to realize
Say my brother God no be man oh
Bad man no look uche face
Some man dem ah wan bring me down oh
Buh mama dey always dey pray
Some think we don’t deserve, somethings we get (oh yayy oh)
Boy see me no relent, must reach the end
Some think we don’t deserve, somethings we get (oh yayy oh)
Boy see me no relent, must reach the end
So join me say
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle' (Badboi)
Hallelujah Halle'
As a ghetto boy
Steady on the road
Hustling for the paper
Never letting go
Jah knows I’m a sinner
A fucking dirty soul
Anybody comes and anybody goes
Say I dey reggae, I dey ragga, I dey kpo
Steady for the uptown, na my music dem dey play oh
Steady I dey drop am and the music e dey blow
Steady I dey drop am and the music e dey go
Jah put water on an ordinary ****
Dem wan run my race but them no get the liver
Baddeltaboi man I still dey deliver
Baddeltaboi man I still dey deliver
Jah put water on an ordinary ****
Dem wan run my race but them no get the liver
Baddeltaboi, man I still dey deliver
Baddeltaboi, man I still dey deliver
So join me say
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Written by: Anthony Osekaje, Osekaje Oghenebrume
instagramSharePathic_arrow_out