Lyrics

[Intro]
Cheers
Take a moment to flex
Pour something for my chest
(Iṣẹ l'ọn ṣe ni Toronto)Cheers
Take a moment to flex(Banga)
Pour something for my chest
I am Balloranking (Ah ah)
Ye ye
[Verse 1]
Man I come with fire
I go dey and I go dey for long
My big dream no fit expire
ʼCuz I be my own survivor (Ye)
Man I come with a fire
Zero pa to go higher
Ṣe u know the kind wire
I go live life to inspire
[PreChorus]
Ainʼt nobody stand inna me way
When I got nothing ori lo bami se
Ọmọ aye I got the stamina mo weigh
Me I dey lefo, by your grace
So me I keep moving forward, no matter the length
I go face all mi challenges with courage and strength
[Chorus]
Wọn jaye Toronto
Dem no dey play for Moscow
Awọn omọ mi ni Soweto
ʼO n la mi bi kopiko
Lʼaye ki ma fʼori ko
ʼCuz I got place I won go
And I no dey form commando
Tori o ṣoju mi koroko
[Verse 2]
ʼO n la mi bi kopiko
Launch for Santori mi
Jẹ dinner ni Moroco
Wọn jaiye Toronto
Mo gbe Lamborghini
I got places I wan go
[Verse 3]
I dey on mission
And I don see the vision
With determination
Going greener pasture
Life no get instruction
[Verse 4]
No hear wetin dem won talk
Hustle dey go non-stop
You go see me top top
You go see me color
Melo mo fẹ sọ
Every body get tenor
Every body get tenor
[PreChorus]
Aint nobody stand inna me way
When I got noting ori lobamishey
Ọmọ aye I got the stamina mo weigh
Me I dey lefo by your grace
So me keep moving forward, no matter the length
I go face all mi challenges with courage and strength
[Chorus]
Wọn jaye Toronto
Dem no dey play for Moscow
Awọn ọmọ mi ni Soweto
ʼO n la mi bi kopiko
Lʼaye ki ma fʼori ko
ʼCuz I got place I won go
And I no dey form commando
Tori o ṣoju mi koroko
[Chorus]
Wọn jaye Toronto
Dem no dey play for Moscow
Awọn ọmọ mi ni Soweto
ʼO n la mi bi kopiko
Lʼaye ki ma fʼori ko
ʼCuz I got place I won go
And I no dey form commando
Tori o ṣoju mi koroko
Written by: Adebola Oluwamayokun Aina, Balloranking, Balogun Olamilekan Ballo
instagramSharePathic_arrow_out