Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Balloranking
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balogun Olamilekan
Balogun Olamilekan
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Hmm, eh eh
[Verse 1]
Ọmọ the matter gun but me no reason am
I don wet my backwood
Man a spread some good kush
Me I stay positive but I don't know about you
Hmm, the matter guun but me no reason am
I don wet my backwood
Man a spread some good kush
Me I stay positive but I don't know about you
[Verse 2]
If e cost my peace I go run
If me dey trips mi o roʼjọ
Me no do drugs na trees I dey burn
I no chop person face na my market I de chop
[Chorus]
E dey happen, but me no fọ everything will be fine
I roll up me backwood
Nothing you fit do wey fit please man ṣe o ṣa mọ?
E dey happen, but me no fo everything will be fine
I roll up me backwood
Nothing you fit do wey fit please man ṣe o ṣa mọ?
E dey happen, but me no fo everything will be fine
I roll up me backwood
Nothing you fit do wey fit please man ṣe o ṣa mọ?
[Verse 3]
So me I light up (Light up)
How many me I wan talk? (Wan talk)
Everyday with my green leave
Me blaze up anytime e too though, too tough
Mo ma lo Kanaku me no see risla
[Verse 4]
Mama no vex pikin be stoner
More life to all my dealer
Me burn something like Oluwa Burna
Many inner me mendular
Iya n bẹ ni ile ọmọ n bẹ ni ita
Definitely e go work out
Only positive vibe you go hear mi mouth
[Chorus]
E dey happen, but me no fọ everything will be fine
I roll up me backwood
Nothing you fit do wey fit please man ṣe o ṣa mọ?
E dey happen, but me no fọ everything will be fine
I roll up me backwood
Nothing you fit do wey fit please man ṣe o ṣa mọ?
E dey happen, but me no fo everything will be fine
I roll up me backwood
Nothing you fit do wey fit please man ṣe o ṣa mọ?
[Outro]
Gbe gbe ti gbe gbe see my fine face
Dem no fii understand
Elewenjewe
Gbe gbe ti gbe gbe see my fine face
Dem no fii understand
Elewenjewe
Written by: Balloranking
instagramSharePathic_arrow_out