Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Otega
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ifedayo Stephen Oghenetega
Songwriter
Lyrics
[Chorus]
Put my heart in a cage
I'm not walking away
We so close
Yet, so far away
I'm reaching out to your hands
Only you understand
We so close
Yet, so far away
[Verse 1]
Listen
I for stop, but, e don too late
I'll rather die hustling
I just wanna be fortunate
I'm trying to live right
So, when am gone, I'll be a big name
I just wanna drop hits
So, DJ's got something to replay
So I'm jumping on beat
Bi ẹni fo s'ori country Niger
I know say I go reach there
And I no care if e go too tey
I know the hustle go pay
And that time, billing go dey
But, billing lo pa Afunnimawobe
So, ki ni maa gain?
Ti n ba lọ n ṣe give away oṣi
Peace for my lane
Gat to be rich for my sake
Hurt my lungs, fill my greens, cos, me I no wan go insane
Na mad people full Naija
Tryna keep it cool like that
Nah this country one pikin go dey and he go get 2 papa
To ba lọ sun fa lala, wọn a tọwọ bọ brain ẹ (Ọlọhun)
Mi o ki n sun rara, k'ọn ma lọ tọwọ bọ brain mi (Aje)
Mi o ni ko ma gb'oloṣo o
But, watch ko to gbe
Ko dẹ sanction ẹgbẹ ẹ daadaa, ko dẹ watch korope
[Chorus]
Put my heart in a cage (Put my heart in a cage for you)
I'm not walking away
We so close
Yet, so far away
I'm reaching out to your hands (I'm reaching out to your hands)
Only you understand
We so close
Yet, so far away
[Verse 2]
Listen
Many things happen this year (O po)
I met a new friend
Wey dey use wheelchair
He tried to find love
But, it doesnt really matter to me
No be say I no get conscience
But, I've got to feed iya Tega
I've got to feed my pop
Gatta send some for my brothers
Blow for my country
Good songs dont really matter
Try to get known everyday
Me, I dey spend my raba
Or my talent he go waste
Nobody wey send my papa
Tryna to cater for my 'P
I find job, I no see
I go school, but, I no finish
'Cause, no way to pay school fees
Depression is real
K'ara aye ma lọ sọ mi l'oloṣi
Mo ya fẹẹkan kun ikeji
Lalaye ba sanwo through dating
Ọmọ ọpẹ ti gbowo n'sin
So, its fuck school and all my teachers
And fuck you, if you dey judge me
'Cause all of us na sinners (All of us na sinners oh)
Nobody holy pass
I say, nobody holy pass oh
[Chorus]
Put my heart in a cage
I'm not walking away
We so close
Yet, so far away
I'm reaching out to your hands
Only you understand
We so close
Yet, so far away
Written by: Ifedayo Stephen Oghenetega