Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pressplay
Pressplay
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Stephen oghenetega Ifedayo
Stephen oghenetega Ifedayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Pressplay
Pressplay
Producer

Lyrics

Make I know lie
Many many many things I don see
But eye wey don see 69
E no suppose to Dey fear 70
Been a long time
Moti pe gan Lori titi
No relenting
Now we trending
Gbedu banging siwon leti
When dem Dey doubt me
Me I carry my load
Face my hustle
Comot for my comfort zone
I believe in my self but
I can't do this all alone
I believe in God and
Me I no fit sell my soul
Oyawon lenu bimoshey
ma n carry go
Ola oluwa ni
Nobody know
All my life I dey find money o
Till I get fans wey dey die for me o
Me I be top boy
10 years and still counting
To mo tin jekanmo
Stubborn
They already know this guy can sing
Top boy
10 years and still counting
To mo tin jekangbo
Stubborn
They already know this guy can sing
Them say I just dey do as I like
Because e sure for me say me I get fans
But why I no go gas for my people wey
Dey show me love for a long time
When I no get money
zero dollar for my bank
Na only God and my fans
Before e set like jazz
It doesn't matter where you come from
Cos at the end of the day
man it's on God
It's all love no loss
Make you stand tall
Till your nikos be
Living like youngjohn
Back then say my
life no Dey function
Right now blessings
Dey For my junction
I told them say na me
Be The gan gan
Emi ti mo bad gan won mo
Me I be top boy
10 years and still counting
To mo tin jekanmo
Stubborn
They already know this guy can sing
Top boy
10 years and still counting
To mo tin jekangbo
Stubborn
They already know this guy can sing
OTEGA kan bayi
Jogbo street ooo
Written by: Stephen oghenetega Ifedayo
instagramSharePathic_arrow_out