Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ruhdee
Performer
Otega
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Otega
Songwriter
Olanrewaju Demilade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alpha Beats
Producer
Lyrics
[Intro]
Eh
Sebere
Ah
How far?
[Verse 1]
I said I need two sticks of ariwo
Ṣe mo ri bi two bottles of Hennesy ki n fi top ẹ?
Bring work, make we chop life
Bring more CC ka le ba yin top ẹ
Ṣaye maye, mo n jaye kaye
Mo wa pẹlu Oscroh ninu moluẹ
Brother smoke up, make you drink up
But Colorado city mi o ni ba wọn de ibi bẹ
[PreChorus]
Tete ṣoore to ki fun mi ki n ma gapa
Everyway man steady rejoicing
Pesin wey bless hin food before e chop
E still fit die of food poison
Like I be new born
I go still dey preach for money
Make I rest, igba ti mi o wọwi
You know nobody holy for here
We only listen, broda don't judge me
[Chorus]
'Cus for this same ground, man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life, some rich some poor
Bad and good, believe and doubt
But for this same grind, I must pawo
Make no motherfucker spoil my parol
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin I dey find if no be bread and cheese
[Chorus]
'Cus for this same ground, man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life, some rich some poor
Bad and good, believe and doubt
But for this same grind, I must pawo
Make no motherfucker spoil my parol
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin I dey find if no be bread and cheese
[Verse 2]
I got my eyes on the figures
As I dey reminisce my future
You go see yourself, no be new thing
You go show as you pose for your picture
'Cus this same life, man dey grind
Started my hustle as a juvenile
Billions online, gats to get mine
'Cus of this same money, girls don't sleep for night
As you dey listen, make you no judge
You go shock say na bad people full church
I no fit follow my pastor 'cus na human being
Make pesin no whine me
That kind thing
Baba ṣoore to ki fun mi ki n ma gapa o
Make I stay far away from sapa o
Ki n rowo cana o, ki n gara
Lamboghini for my garage
I'm on a journey of a thousand miles and I can't stop now
Everyday I'm on my grind
Mo filẹ ṣọwọ Ọlọrun
[PreChorus]
Tete ṣoore to ki fun mi ki n ma gapa
Everyway man steady rejoicing
Pesin wey bless hin food before e chop
E still fit die of food poison
Like I be new born
I go still dey preach for money
Make I rest, igba ti mi o wọwi
You know nobody holy for here
We only listen, broda don't judge me
[Chorus]
'Cus for this same ground, man survive
Some things dem no dey cast online
For this same life, some rich some poor
Bad and good, believe and doubt
But for this same grind, I must pawo
Make no motherfucker spoil my parol
Plenty wey get eyes but dem no dey see
Wetin I dey find if no be bread and cheese
Written by: Olanrewaju Demilade, Otega