Top Songs By Speechless
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Dolapo Olasehinde
Songwriter
Lyrics
Odumodu give me through pass in a declan mode
I'm on the run i dey drop all the corner back
If dem wan dey try na because say dem never know
Better know make you no go whine me another day
I swear i go cause problem
Na wetin dey make me dey ghost una
Onome say na only me turn her on me can't trust them
Girl move no too dey talk
Bounce for me baby malo kanra mo
Koma lobe
In the morning in the night na rice
When i bellefull i move like declan rice
Written by: Dolapo Olasehinde