Top Songs By Reeplay
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Reeplay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jibril Adeiza Omaki
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Sound the alarm
I go dey for this bitch till dawn
I go nearly want use flenjo
Kill myself till thy kingdom come
She too dey like duns (Mumu)
[Verse 2]
Her nyash na silicon (Fake)
Why e no come gree shake
Ma fi fugazzi kpami nau ejor
Give me a break
[Verse 3]
I been want rock her diye diye
But idi yen no gree shake
E no gree jiggle, e no gree wiggle
E gree bounce
If e no fit gbon gbon gbon gbon
E no fit count
[Chorus]
Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform
Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform
[Verse 4]
Make the matter no long
Make the make the matter no go cast
Una just start to dey date
Second day
Chop breakfast
Chijioke fell in love with bumbum
Him no know say na gbas gbos
Wey him dey enter obago
My guy eńter one chance
[Verse 5]
Him wire am money coz she no gree
She use am buy new nyash
67 thousand
Ali baba dot com
Him just notice say she no fit get frapas
With this kind Biggy nyash?
My guy head want scatter
[Chorus]
Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform
Anywhere wey you buy am from
Tell them say you need refund
It’s not looking uniform
It’s not looking uniform
Written by: Jibril Adeiza Omaki