Top Songs By Cookie thekid
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Cookie thekid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
George Emeni
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Show Boy
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Say me a real bad man
Grillz on my teeth like young stallion
If I dey preach you go understand
No go tell your people say na you start am
[PreChorus]
Because I dey move so slow
E nor mean say I nor know road
Nor go talk say I no warn you
Just becareful make I no give you blow
Comot for your comfort zone
Nor go talk say I no tell you o
Dey follow who no road
Make you nor go fuck up o, ahhnn
[Chorus]
Trouble, trouble, trouble, trouble
Ọmọ, no find my trouble
I go use all my muscle
If you want trouble
You go see double
[Chorus]
Trouble, trouble, trouble, trouble
Ọmọ, no find my trouble
I go use all my muscle
If you want trouble
You go see double
[Verse 2]
This thing you dey do, e nor funny o
Sufri dey do, ṣo fẹ pa mi ni?
Nor dey tell me nonsense, ki lo kan mi o?
Me I nor dey gree for anybody
Dem dey observe my life
Dem want to see if I dey come online
Even NEPA nor fit take my light
2010 I took an L, and na the last time
[PreChorus]
Because I dey move so slow
E nor mean say I nor know road
Nor go talk say I no warn you
Just becareful make I no give you blow
Comot for your comfort zone
Nor go talk say I no tell you o
Dey follow who no road
Make you nor go fuck up o, ahhnn
[Chorus]
Trouble, trouble, trouble, trouble
Ọmọ, no find my trouble
I go use all my muscle
If you want trouble
You go see double
[Outro]
This thing you dey do e nor funny o
Sufri dey do, ṣo fẹ pa mi ni?
Written by: George Emeni