Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
ajofé.
ajofé.
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adukwu Samuel Atadoga
Adukwu Samuel Atadoga
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Solkage Sounds
Solkage Sounds
Producer
O7 the Drummer.
O7 the Drummer.
Engineer
Preston "Prizzie" Reid
Preston "Prizzie" Reid
Mixing Engineer
Gerhard Westphalen
Gerhard Westphalen
Mastering Engineer

Lyrics

Feeling sad that I'm living life the way that I do
I've been running round the world
Seeking peace in places that are blue
They say that a **** got a soul that is restless
They say aboi you too dey care
For people wey no send you
Mama & papa dem don kawai leave you go hustle
Mama & papa dem don gbaga leave you go hustle huh
One time I was sinking down low
Put my head for nyatch and sink it down low
E clear why didn't I know
Put my head for nyatch and sink it down low
Make you stand well
When e don sup
Gorimapa oji naga
Regina Askia gorimapa
Dekina agba
Ojima jisos
Make you stand well
Odi naka
When e don sup
Ojima Agba gorimapa
Regina Askia
Dekina agba
Ojima jisos
(Wayo wayo waya wayo o)
Ah a
A boy and girl
They dancing together
The boy e like the girl for life
They give birth to a child
He grew up a boy e say him na girl
Now dem scatter d house
Okay
Gbese gbese
E be like say my guy him don d whyn dem **** too much
Papa & mama dem care too much about what people thinking
Naso aboi him days dem come dey full of sorrows
No lie my guy your life e dey on fire
Uh
Make you stand well
When e don sup
Gorimapa oji naga
Regina Askia gorimapa
Dekina agba
Ojima jisos
Make you stand well
Odi naka
When e don sup
Ojima agba gorimapa
Regina Askia
Dekina agba
Ojima jisos
Written by: Adukwu Samuel Atadoga, Solomon Ibhasote
instagramSharePathic_arrow_out