album cover
Broken Souls
296,367
Music
Broken Souls was released on July 23, 2024 by Ktizo Recordings as a part of the album Broken Souls - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:15 - 00:20
Broken Souls was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week
00:00
00:15
00:50
00:55
01:00
01:05
01:15
01:20
01:25
01:30
01:35
02:10
02:25
00:00
02:37

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tiimie
Tiimie
Vocals
PRODUCTION & ENGINEERING
KTIZO
KTIZO
Producer
Mike Wavvs
Mike Wavvs
Producer

Lyrics

[Intro]
Uh Le
[Verse 1]
Les âmes peuvent trouver de l'amour, oui
Sold my soul long long uh ago to the brewery
E fi to be the reason why I go act unruly
I still don’t know the man who’s talking through me
[Chorus]
Uh Lo uh Lo Lo
Nneka lock my soul she tie am put e for one iroko
My spirit enter all of the premises wey my soul no dey follow
Na wetin dem tell me I record uh put e for my volo voloco uh ahn
Omi a do kele tuh uh le
[Bridge]
Save my soul
I can’t make no sense of the words I speak no more
Make some more
Of anything you giving me
I need them more
I need them more
[Verse 2]
Na Śānti
Naʼin make I stay for corner dey say laqwata
On some trees
I no go fit e de light e don pass my power
[Verse 3]
No leviathan e fi harvest my soul
(When Nneka don lock am)
No need e for father to de try kabosh
(When Nneka don lock am)
Flesh e no go follow you die and go
Even when I’m talking to myself
I still don’t know the man who’s talking through me
[Chorus]
Uh Lo uh Lo Lo
Nneka lock my soul she tie am put e for one iroko
My spirit enter all of the premises wey my soul no dey follow
Na wetin dem tell me I record uh put e for my volo voloco uh ahn
Omi a do kele tuh uh le
[Outro]
Save my soul
I can’t make no sense of the words I speak no more
Make some more
Of anything you giving me
I need them more
I need them more
Written by: Blessed Samuel Eloghosa, Chuma Nonso Nwokike, Luis Witkiewitz, Michael Washington Jr, Oluseni Paul Oyinlola, Tobias Jilg
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...