Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Topskey
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olawale Adebowale Toheeb
Songwriter
Olawale Adebowale
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ruderboy
Producer
Lyrics
Ruderboy (fire)
Ye Adabidabidada adabidabidada
Dabidada dabidada dabidada
Topskey pikin
Kill me, make you kukuku kill me
When nobody you Dey leave me
When it plenty you want still me ee
Oya free me
Make you kukuku free me
When no money you Dey tease me
When it plenty you wanna still me ee
I sure, I know
Make it I know
Book it down ah
Benzo, lambo
Rock it many show
Rock it with my goons o
I know o, party o,
Do ham on a low
Do ham for my goons
Do ham for my love
Do ham on a low
Shaku on a low
Party on a low
Amina ah , If you wanna stay make you stay moniza
If you wanna Dey make you Dey moniza
If you wanna leave me make you leave moniza waoh waoh eh
Anikowa If you wanna stay make you stay moniza
If you wanna leave me make you free moniza
If you wanna stat make you Dey moniza waoh waoh eh
Now you Dey see me for your tv
Shoutout to the **** wey Dey feel me
Shoutout to the girls wey Dey whine for me
Shoutout to my mummy wey Dey pray for me
Back it the days wasn’t easy
E get more shelter mo easy gan
You Dey beef me was the reason gan
Oluwa blessing no Dey think ham gan
Come around I Dey get money
Baby then men it wasn’t funny
I thank God wey Dey for me
Back then men it wasn’t funny
Come around I Dey get money
Baby then men it wasn’t funny
I thank God wey Dey for me
Back then men it wasn’t funny
No no no no
You wanna put back boy for my mind
No no no no
You wanna put back boy for my mind
No no no no
You wanna put back boy for my mind
No no no no
You wanna put back boy for my mind
Amina ah , If you wanna stay make you stay moniza
If you wanna Dey make you Dey moniza
If you wanna leave me make you leave moniza waoh waoh eh
Anikowa If you wanna stay make you stay moniza
If you wanna leave me make you free moniza
If you wanna stat make you Dey moniza waoh waoh eh
Kill me, make you kukuku kill me
When nobody you Dey leave me
When it plenty you want still me ee
Oya free me
Make you kukuku free me
When no money you Dey tease me
When it plenty you wanna still me ee
Anikowa If you wanna stay make you stay moniza
If you wanna leave me make you free moniza
If you wanna stat make you Dey moniza waoh waoh eh
Written by: Olawale Adebowale, Olawale Adebowale Toheeb