Featured In
Top Songs By Kwesi Arthur
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kwesi Arthur
Performer
Joeboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kwesi Arthur
Songwriter
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yung D3mz
Producer
Lyrics
Abi you want make I come to you tonight
Shey you dey want company yeah yeah
I picture the things I go do to you tonight
You for shun dey run from me yeah yeah
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho
Girl bra bɛgye
Afiefoɔ nyinaa aso bɛte
Mahyehyɛ mpaninfoɔ akyɛdeɛ
Latex yi oh
I no even do nothing to you
So why you wanna leave?
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Baby don't you leave me, don't go
Ma sare, ma lo
Ma salo, Oh no
I no go delay joor, ma fo
Only you dey I no get back up
When I wake up in the morning na you I dey first call
And I don't really wanna break up
I want to make you my last bus stop
Oh na na
Yeah yeah yeah
Wetin e go take
Wetin you wan make I do again
You for reason my pain oh
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Odo mɛntwe wo nan ase oooo
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho
Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Emmanuel Arthur
Lyrics powered by www.musixmatch.com