Lyrics
[Chorus]
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no horn ey-ey
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no horn ey-ey
[Refrain]
Tininin tintintin yeah-ey
Me I camе and conquered the game
Me no come to play ay
Sexy girls dem sing my name
Tininin tintintin yeah-ey
Me I camе and conquered the game
Me no come to play ay yeah yeah yeah
[Verse 1]
Over oh
We de ball hard like Drogba oh
We going up, never go down oh
And we stay fly, never sober oh, ay ay
Pull up in a rover oh
Make the gyal dem wana go mad oh
Pull up in a G wagy oh my oh
Make your girlfriend wanna follow back home, ay ay ayy
Chale sika yɛɛpɛ yi nkoa nɛda madwen so oh
Mesee adeɛ yi aa woyei ɔbaa ahyɛ metirim oh
Na na naa feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ
Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔn ah ahh ay ay
[Chorus]
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no horn ey-ey
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no horn ey-ey
[Refrain]
Tininin tintintin yeah-ey
Me I camе and conquered the game
Me no come to play ay
Sexy girls dem sing my name
Tininin tintintin yeah-ey
Me I camе and conquered the game
Me no come to play ay oh naa
[Verse 2]
I no know wetin I go do, Jehovah bless me I no fumble
You know mi faya cyan cool oh, anytime I walk I will never stumble
And anytime wey we come thru, you go see wetin money don do
You talk say you be badman but you no bad reach shatta-bundle
You talkin'-talkin' too much but omale
Anytime you hear bang bang you go sorry
Now the money long from Lagos to Tamale
And the crown dey inna mi house Adewale, ah-ya
Different post, different style, different clothes, different flight
Oh high and high, oh seen the sky
Different days, different cars
Shine with the stars
Money money money is all I see
[Chorus]
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no horn ey-ey
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no horn ey-ey
[Refrain]
Tininin tintintin yeah-ey
Me I camе and conquered the game
Me no come to play ay
Sexy girls dem sing my name
Tininin tintintin yeah-ey
Me I camе and conquered the game
Me no come to play ay oh naa
Written by: Gregory Newman, King Promise, Pantrick Nnaemeka Okorie, Tevin Plaate