Featured In
Top Songs By Kwesi Arthur
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kwesi Arthur
Performer
Joeboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kwesi Arthur
Songwriter
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yung D3mz
Producer
Lyrics
[Intro]
Abi you want make I come to you tonight
Shey you dey want company yeah yeah
I picture the things i go do to you tonight
You for shun dey run from me yeah yeah
[Chorus]
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mɛntwe twe wo nan ase oooo
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mɛntwe twe wo nan ase oooo
[Refrain]
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho
[Verse 1]
Girl bra bɛgye
Afiefoɔ nyinaa aso bɛte
Mahyehyɛ mpaninfoɔ akyɛdeɛ
Latex iiooo
I no even do nothing to you
So why you wanna leave
[Chorus]
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mɛntwe twe wo nan ase oooo
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mɛntwe twe wo nan ase oooo
[Verse 2]
Baby don't you leave me, don't go
Ma sare
Ma lo
Ma salo
Oh no
I no go delay joor ma fo
Only you dey I no get back up
When I wake up in the morning na you I dey first call
And I don't really wanna break up
I want to make you my last bus stop
Oh na na
Yeah yeah yeah
Wetin e go take
Wetin you wan make I do again
You for reason my pain oh
[Chorus]
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mɛntwe twe wo nan ase oooo
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mɛntwe twe wo nan ase oooo
[Refrain]
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Kɛ cho cho chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Chochorike cho cho
Written by: Emmanuel Kwesi Danso Arthur, Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus