Featured In
Top Songs By Stonebwoy
Credits
PERFORMING ARTISTS
Stonebwoy
Performer
Odumodublvck
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Livingstone Etse Satekla
Composer
Tochukwu Gbubemi Ojogwu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mix Master Garzy
Engineer
Streetbeatz
Producer
Lyrics
[Chorus]
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't make me pull up, pull up the ruger
[Verse 1]
My paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder
1 GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under my paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder
1 GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under
[Verse 2]
Ekelebe you be de gdege
Just because I gbele gbele you want play
Don't try to sample, 'cause you go tele, yeah
Unu the afro-dancehall Pele
Dem better know when the gyal dem see me ah road
Come hear the sexy voice, a bawl and roar
Dem say dem love Stonebwoy to the core
And me love them more
[Chorus]
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't make me pull up, pull up the ruger
[Verse 3]
Many men are looking at my shawty, make dem touch
Odumodu ekeleba na wetin dem dey call me for Naija
Anytime I pull up, pull up, dem give me everything
All the things I request, Stonebwoy dey fall out
Igbo plus all the burantashi
She don warn me when you put am OD no dey flinch
But I don knack from morning Abena no dey gree
Who wan dey price her? You fit?
Stonebwoy the money to choke abi?
I can't be hungry, icy bling bling, they know na my policy
Ogbonge crib, na there wey we dey live
100 meters run my race, Burna Boy ability
Comot my condom, fuck up the pum pum quarantine with my boo
Punish me omo fuck, am like na taboo
[Verse 4]
And weh mi na go see
Temper dem a temper with the Rasta man peace
But I a stan talawa like a wan nack a tree
Have a guardian angel mama Catherine ah ah
Dem never match up to the stamina
Done kilometers, done meters, done miles
Me dem a follow inna di game like a compass
Them try to pass and dem loss
[Chorus]
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't do like junky wey just come play
Ekelebe you know my mind dey far
Me I no be your neighbor
Check your level and stay far
Don't make me pull up, pull up the ruger
[Verse 5]
My paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder
1 GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under my paddy, yeah
You go, dey rush and go bite your finger
Bad man, no chase after girl pon Tinder
1 GAD alone a run pon 12 cylinder
Violate and go under
Written by: Livingstone Etse Satekla, Tochukwu Gbubemi Ojogwu