Music Video

Bella Shmurda - Many Things (Lyrics Video)
Watch Bella Shmurda - Many Things (Lyrics Video) on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fancy Beat
Fancy Beat
Producer

Lyrics

[Verse 1]
So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what's up
[Verse 2]
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
[Verse 3]
Say **** don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dem ma ride or die
When they see me show
Say **** don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dem ma ride or die
When they see me show
[Verse 4]
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
[Verse 5]
Oh fine boy Bella, me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you're naughty
Oh fine boy Bella, me naughty
I give thanks to the Almighty
Oh 20 bottles e no do me
[Outro]
Oh see, ya ya ya ya
Shmurda, ya ya ya
Oh see, ya ya ya
All of them, ya ya ya
(FancyBeats baby)
You're naughty, you're naughty, you're naughty, oh ya ya
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Kokumo Samson
instagramSharePathic_arrow_out