Lyrics

Talk am well na I no dey hear you
They say because of colodia drive us
Colo wetin (Colodia drive us)
Ok colodia drive us
Colodia drive us e o
Where you dey drive us e go
Colodia drive us e o (Colo wetin)
Where you dey drive us e go
Palaba enter the place o
Everybody dey your own
Colodia drive us e o
Ahh where you dey drive us e o
Ah ah sanitizer
Buhari enter (Sanitizer)
Atiku pikin (Sanitizer)
Just come back from Italy (sanitizer)
Ehh o wukor (Sanitizer)
Ofe wole nii (Sanitizer)
No camera filter (Sanitizer)
To ba wukor efun logun
Colodia drive us e o (drive us e o)
Where you dey drive us e go (Where you dey drive us e go)
Colodia drive us e o (where you dey drive us e o)
Palaba enter the place o (Enter the place)
Everybody dey your own (dey your own)
Colodia drive us e o (drive us e o)
Where you dey drive us e go
Ah-ah colodia drive us (Colo wetin)
Colodia drive us
Otidi were bayii (otidi were bayii)
Everybody run for their life
You know me I no dey lie
Everybody made in China
Otidi were bayii
You know me I no dey lie
If that thing is made in China
Colodia drive us e o (drive us e o)
Where you dey drive us e go
Colodia drive us e o
Where you dey drive us e go (drive us e go)
Palaba enter the place
Everybody dey your own
Colodia drive us e oo(drive us e o)
Where you dey drive us e go
Ah ahhh sanitizer
Buhari enter sanitizer
Atiku pikin(Sanitizer)
Just got back from Italy (sanitizer)
Ehh o wukor (sanitizer)
O fe wole mii (Sanitizer)
No camera filter (sanitizer)
Toba wukor e fun logun
Written by: Bella Shmurda
instagramSharePathic_arrow_out