Lyrics

[Verse 1]
Wetin dey sup o
Tell me why you carry body for two
Shay you go follow me talk o
Anytime I talk to you
Oroti mon ba e so (Soro)
You make a brother compose
And if dem yan tell dem say na me and you
Oh nuh
[Verse 2]
Somebody call me my baby (Now)
Somebody call me my love (My love)
Somebody call me my bae (Babe uh, uh)
You carry something wey I want
[Verse 3]
Oh, my gyal you the one
You be the one
You the one wey dey cool me down
Oh, my girl you the one
You be the one
You be the one wey dey cool me down
[Verse 4]
Oh, my shawty you the one
You be the one
You the one wey dey cool me down
Oh, my girl you the one
You be the one
You be the one wey dey cool me down
[Verse 5]
Felicia, Anita Becker
They know mi girl a record breaker
Trendsetter, whine fi di paper
Me no see no reason why dema hate her
[Verse 6]
Alele o, alele o
Alele o, alele o
Make dem runaway from my baby
Alele o, alele o
Alele o, alele o
Alele o, alele o
Make dem runaway from my lady
Alele o, alele o
[Verse 7]
Somebody call me my baby (Now)
Somebody call me my love (My love)
Somebody call me my bae (Babe uh, uh)
You carry something wey I want
[Verse 8]
Oh, my gyal you the one
You be the one
You the one wey dey cool me down
Oh, my girl you the one
You be the one
You be the one wey dey cool me down
[Verse 9]
Oh, my shawty you the one
You be the one
You the one wey dey cool me down
Oh, my girl you the one
You be the one
You be the one wey dey cool me down
instagramSharePathic_arrow_out