Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Smallgod
Smallgod
Performer
Tiwa Savage
Tiwa Savage
Performer
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tiwa Savage
Tiwa Savage
Songwriter
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Songwriter
John Saviours Udomboso
John Saviours Udomboso
Composer

Lyrics

Bad man, pepe
I dey spending the pepe
Ah, spending the pepe, yeah
Barman, pass me the radler star
Wetin I do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer
You no wear shirt, you dey laugh my short skirt, sir
Shey you know say I sexy Kpa?
Every time we dey wound them sha
Baby s'owo lo fe, maa bo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man, oh
Baby s'owo lo fe, maa bo, oh-ah
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man, oh
Je n se, eye oh fe
If I do, dem go talk, oh
No fear, no rest
I dey put all for my hustle, oh
Your Oga no pass ma Oga, oh
Hustle for streets now we top the ladder, oh
Back in the days dem no like ma matter, oh
Like ma matter, oh
Now they go dey feel am for Gwagwalada, oh
Baby, you for show body sake of like ibi dem, dem go flex on you
Opana no get money, so Opana say money be root of evil
Ewoo, ewoo
Show them, ewoo, eh
Me just want fly tonight
Me just want high tonight
Baby, s'owo lo fe, maa bo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man, oh
Baby, s'owo lo fe, maa bo, oh-ah
Gats to let them know
No go dey for corner
Go carry last man, oh
Yeah, if you dey see me dey flex, omo make you no para
Alaye say hin go pay, what is the matter? (Oya what is the matter, oh)
This is a serious something and I no come to play, play, play
When I dey give them something e dey sweet like oreke
No bad energy fit to quench my fire
African bad girl, I go kill dem taya
Monkey go market, if e no come back gan, that one na yawa
Eh, omo boy (Mu le, kuro n be)
Baby s'owo lo fe, maa bo
Gats to let them know
No go dey for corner
Go carry last man, oh
Baby, s'owo lo fe, maa bo, oh-ah
Gats to let them know
No go dey for corner
Go carry last man, oh
Written by: John Saviours Udomboso, Kwesi Arthur, Nana Appiasei, Tiwa Savage
instagramSharePathic_arrow_out