Featured In
Top Songs By The Majeek
Credits
PERFORMING ARTISTS
The Majeek
Performer
KOJO BLAK
Performer
Chop Daily
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Desmond Momoh
Songwriter
Edobor Oghogho Samuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Edobor Oghogho Samuel
Producer
Lyrics
"Rice and beans no go sweet
If you no put kpomo o
Shay you be say make i wait
Where you dey you dey adolo o
Cus you gat the wickedest bounce why you wan to dey show me your color o
Yedi gun bidi gon gon
Bidibi bidibi bigi bum bum
Island girls are boujee and
my mainland oh no no
Soma dem actin boujee
Soma dem carry overload
I no wan hear say you no sabi
To dey dance like osato
Make you dey dance like osato
Oh nuh nuhh alll
All my lay lay
(All my lay lay o)
All my lay lay
(All my lay lay o)
Lay lay lay Lay lay lay lay
(All my lay lay o)
Lay lay lay Lay lay lay lay
All my lady oh ahh
(Ladies)
All my lay lay
(All my lay lay o)
All my lay lay
(All my lay lay o)
Lay lay lay Lay lay lay lay
(All my lay lay o)
Lay lay lay Lay lay lay lay
All my lady oh ahh
(Ladies)
Baby no go send your toaster
Dance to beat like costa
Bend dededeng pause
E dey be for my head like gbosa
I just wanna get a little closer
Why you wan make me lose composure
But me i no fit lose composure
Omo ku pa ohh ahhhh
Island girls are boujee and
my mainland oh no no
Soma dem actin boujee
Soma dem carry overload
I no wan hear say you no sabi
To dey dance like osato
Make you dey dance like osato
Oh nuh nuhh alll
All my lay lay
(All my lay lay o)
All my lay lay
(All my lay lay o)
Lay lay lay Lay lay lay lay
(All my lay lay o)
Lay lay lay Lay lay lay lay
All my lady oh ahh
(Ladies)
All my lay lay
(All my lay lay o)
All my lay lay
(All my lay lay o)
Lay lay lay Lay lay lay lay
(All my lay lay o)
Lay lay lay Lay lay lay lay
All my lady oh ahh
(Ladies)"
Written by: Desmond Momoh, Edobor Oghogho Samuel