Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wizkid
Wizkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Q Beats
Q Beats
Composer
Ayodeji Ibrahim Balogun
Ayodeji Ibrahim Balogun
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Q Beats
Q Beats
Producer
Drexx Bitaseme
Drexx Bitaseme
Recording Engineer
Foster Zeeno
Foster Zeeno
Mastering Engineer

Lyrics

[Verse 1]
As a young boy in the ghetto
Dem tell me say wizzy no go blow
As a young boy in the ghetto
Dem tell me say wizzy no go fit do show
Now dem call me star boy
'Cause the boy is in charge boy
I'm badder than them by far boy
Jah bless me, so nottin them bagga fit try wey fit press me
No be me na God bless me
He put me on top so no stress me
This time won n polowo
But I no mind dem, dem be olodo
Talking ish about me ṣo ya were
My matter won gbe sori bi gele
Now bad mind people say I too buga
Dem say I too dey act like Don Baba ye
[Chorus]
Shoutout to my real **** God go may you bigger oh oh
Shoutout to my real **** I pray that you get bigger oh oh
Shoutout to my real **** God go may you bigger oh oh
Shoutout to my real **** I pray that you get bigger oh oh
[Verse 2]
E farabale, e gba agbara le
Abegi calm down no day do like baale
If the fight start now, na you go first ka nle
No dey form James Bond for me, yeah yeah
Why you dey do like monkey?
Why you dey shout like your house dey for sea?
Now you dey denge denge I dey pose
I dey fast lane no go slow so oh

[Outro]
E yeee yee, God go make you bigger oh oh
Sammy lowkey, God go make you bigger oh oh
Banky W, God go make you bigger oh oh
Wczeey, God go make you bigger oh oh
Osagie ah, God go make you bigger oh oh
Piper noni, God go make you bigger oh oh
Rotimi Rudeboy, God go make you bigger oh oh
Lolu rehab, God go make you bigger oh oh
Ayo Banks o, God go make you bigger oh oh
For my real guys, God go make you bigger oh oh
E yeee ye, God go make you bigger oh oh
God go make you bigger oh oh
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Q Beats
instagramSharePathic_arrow_out