Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Onyenze
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onyenze Amobi
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Onyenze, nwa Amobi
Ebube egwu ndị Igbo abịa
Sanda lilili, sanda lilili (Sanda lilili, sanda lilili)
Sanda lilili, sanda lilili (Sanda lilili, sanda lilili)
If you look me up and down
E ga-afụ na the boy na-ata
[Chorus]
Follow who know road o, oga
Follow who know road o
Abobi, follow who know road o, ka ibute ike
Follow who know road o
Brother, follow who know road o, ehen-ehen
Follow who know road o
Sister, follow who know road, e get why
Follow who know road o
[Verse 1]
Mgbe m bụ nwata na ụnọ nne m
Ife nile na-agalụ m wele wele
Ife ọbụna m chọlụ, m kụọ
Mwee chezie na ije ụwa dị easy
As I don become a man
Alụgo m ọlụ oyibo ọkụchie
M tinye aka na ọlụ, ọlụ m akụọ
Mmekwe business, ọdịị aga
My mama tell me say
Onyenze, follow who know road
Because if you follow who no know road
You go suffer, sotey you go tire
You go waka, sotey you go tire
Obodo ndị isi, na onye ofu anya bụ eze
If you follow, Splendid Furniture (Ịkụbalịba)
If you follow, E-Money (Ịkụbalịba)
If you follow, Obi Cubana
You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish ehhh
[Chorus]
Follow who know road o, oga
Follow who know road o
Abobi, follow who know road o, ka ibute ike
Follow who know road o
Brother, follow who know road o, ehen-ehen
Follow who know road o
Sister, follow who know road, e get why
Follow who know road o
[Bridge]
Ehee, eh-eh, iyaa, eh
Ehee, eh-eh, wo-wo-uwo
Ehee, eh-eh, iyaa
If you no know road, no dey do shakara
[Verse 2]
Because I dey follow Dangote
Because I dey follow E-Money
Because I dey follow Obi Cubana
Some people say I dey do follow follow
If you look at your circle of friends
And you don't get inspired
You don't have a circle
Brother, you are living in bondage
Abobi, if you want to follow
Make you follow who know road
Because if you follow who know road (Ịkụbalịba)
Isolụ onye ma ụzọ (Ịkụbalịba)
If you follow who know road
You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish ehh
[Chorus]
Abobi, follow who know road o, ehen
Follow who know road o
Guy man, follow who know road ka ibute ike
Follow who know road o
Asị m gị, "follow who know road o", ehen-ehen
Follow who know road o
Sister, follow who know road, e get why
Follow who know road o
[Verse 3]
If you follow Jowi Zaza (Ịkụbalịba)
If you follow Kingsley Paul (Ịkụbalịba)
If you follow Obi Cubana
You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish ehh
If you follow E-Money (Ịkụbalịba)
Akụ Eze, Splendid Furniture (Ịkụbalịba)
Ka anyị je be Xhrine Owerri, Chief Priest lo lo
You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish ehh
If you follow Benjamin Ọna (Ịkụbalịba)
King Diamond Beach Resort (Ịkụbalịba)
If you follow Obi LJ, LJ Grand Resort
You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish ehh
[Outro]
Abobi, follow who know road o, oga
Follow who know road o
Sengemenge, follow who know road, e get why
Follow who know road o
Voice's mix
Written by: Ifiok Monday Effanga, Obiroyc, Onyenze Amobi