Lyrics

[Intro]
Dabeat on the beat
Ori mi ooo
Ahan, ewoo, eeh, ratata ratata, musical taliban number one, ayah ayah
Ahan ahn (Egbe)
[PreChorus]
Dem dey talk say we no go make am, dem just dey pray make we rise and fall
Upon everything wey dem dey do dem still dey see us dey stand up tall
Na God help me oh, enemies for use me dey play ball (Jẹ kan mọ)
Baba God oo, na you dey make me dey dey on top ooo
[Chorus]
O ya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
Everybody dey dancee oh, awooo ewaa
Everybody (Awoo ewaa)
All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)
Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)
Irọ ni pẹpẹ n pa aja lo lẹrun (Awoo ewaa)
[Verse 1]
When dem see we dey come, dem go like to lock up
When dem see we dey ball, dem dey like to jealous (Jẹ kan mọ)
Enemy want to mock on me
And they want to get rid of me
Ori wẹne re ṣe gbẹne oh
Oritse nẹ ma jẹ nẹ tẹ oh
You're the owner of my life
Na You dey make me dey happy, nobody else, owner of my life
You put smile on my face when nobody dey to help
[PreChorus]
Na God help me oh, enemies for use me dey play ball
Baba God oo, na you dey make me dey dey on top ooo
[Chorus]
O ya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
Everybody dey dancee oh, awooo ewaa
Everybody (Awoo ewaa)
All the mama and papa dem shakee body (Awoo ewaa)
Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)
Irọ ni pẹpẹ n pa aja lo lẹrun (Awoo ewaa)
[Verse 2]
All we need is one love, one love show some love
And Thanksgiving to God, my Lord, oh my God
I for don kpai, I for don kpeme na Baba God make me dey kampe
E comot sorrows and pain for my life, I don dey smile again
[PreChorus]
Na God help me oh, enemies for use me dey play ball
Baba God oo, na you dey make me dey dey on top ooo
[Chorus]
O ya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
Everybody dey dancee oh, awooo ewaa
Everybody (Awoo ewaa)
All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)
Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)
Irọ ni pẹpẹ n pa aja lo lẹrun (Awoo ewaa)
Musical taliban number one, everybody (Awoo ewaa)
All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)
Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)
Irọ ni pẹpẹ n pa aja lo lẹrun (Awoo ewaa)
[Outro]
Ahah
When you know weytin God don do for your life, you no go hesitate to praise Hin name
Me I know weytin God do for me o
Nahin make me I dey praise am like this, I no fit shout
Musical taliban number one, ratata, havata, MSN, ayah!
Written by: Oritse Femi
instagramSharePathic_arrow_out