Lyrics
[Intro]
Boy Oxlade! Oh
Boy Oxlade oh yeah
(Konami the baddest producer)
[Verse 1]
Me sef wan buy private jet
Me sef wan buy mummy Bugatti
Oh oh!
Me sef wan bragado
Wey ah go dey worth 90 karat
Oh easy!
Me sef, I wan give ma popsy 10k dolls'
Say make he hold am make he manage
(Daddy ẹ ma binu nau ah, ẹyin naa ẹ di 10k yii mu)
Again again ah come ask my brother
Sef that 1 milli wey ah send when you ask me change e don finish
Shey you want another one oh?
Shey you need another one oh?
[Chorus]
But bros na money make crayfish bend oh
But right now, ah know say things e no too gel oh
But as my mamma go say
There is light at the opposite of the tunnel oh
Na money make crayfish bend oh
Me and you no suppose dey the same set oh
But as e my granma go say
When e go be pẹrẹ dem go think say we dey vex oh oh
Oh no no!
Owo lo ṣojoro, owo lo ṣojoro
[Verse 2]
Flashy cars, diamond ring
Endorsement deals me sef ah want oh
Oh me!
Mo ni global tours, fine fine girls
Big man life me sef ah want oh
Me sef ah want oh
[Chorus]
But bros na money make crayfish bend oh
But right now, ah know say things e no too gel oh
But as my mamma go say
There is light at the opposite of the tunnel oh
Na money make crayfish bend oh
Me and you no suppose dey the same set oh
But as e my granma go say
When e go be pẹrẹ dem go think say we dey vex oh oh
Oh no no no
Na money cause see finish oh!
Owo lo ṣojoro
Oh no no, .yeah yeah, oh yeah
Oh oh!
[Verse 3]
I wanna be a star, be your Davido and you gonna be my Chioma
I wanna live so large get money so ah go fit give assurance
You no go need ask me as ah dey groove set up a business for you
Endorsement is your way like ṣo le, ṣo le baby oh
[Chorus]
But bros na money make crayfish bend oh
Me and you no suppose dey the same set oh
But e as my mama go say
There is light at the opposite of the tunnel oh
Na money make crayfish bend oh
I know say things oh e never gel oh
But as e my mama go say oh oh!
[Outro]
Then we ball Tiwa even though we savage
The world look Phyno, say we fine eh
We no go dey live on top fake package
2 milli for a bottle of a whine, oh yeah
Written by: Oxlade