Lyrics

[Verse 1]
If you get drunk he go be like say you don't know enough
And if you smoke grass he go be like say you wan know a lot
But I know something wey you know no at all
Say to take time you go make time I talk am before before
[Chorus]
Some people know say
Say the drug for sorrow na attitude
If you wait you go soon find out say
Goodtimes go come around again
Patience and Goodluck
Dem dey close like hair and skin
[Verse 2]
If you love somebody only to find say you no love them again
And the fire wey dey burn don quench you no feel am again
Well me I know say the passion wey die fit to rise again
To take time, you go make time, I dey talk am again and again
[Verse 3]
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say
Good things go come and here to stay
Patience and Goodluck
Dem dey close like hair and skin
[Outro]
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say
Good times go come around again
Written by: Olawale Olofo'ro
instagramSharePathic_arrow_out