Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mafikuyomi Daniel Boluwatife (Dante Beatz)
Mafikuyomi Daniel Boluwatife (Dante Beatz)
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Slizzy Ehimen Obeto
Slizzy Ehimen Obeto
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mafikuyomi Daniel Boluwatife (Dante Beatz)
Mafikuyomi Daniel Boluwatife (Dante Beatz)
Producer

Lyrics

I pull up with my Stezze
I pull up with the black Bentayga
We step into tha streets
Pull out with the balenciaga
When I call my dawg
I swear dem ma come along
I promise me and my gees
We go make am last last
Ohhhhh ohhhhhhh
I promise me and my gees
We go make am last last
Ohhhh ohhhhhhh
Thank God say man nor be God
We for suffer
Make una gbaigbe oh
Make I fall out with my bentayga
Dressed all black with my beleciaga
Men full ground with all round botega
Money on my mind I nor Dey see tega
Ciae oh
All my eyes don see shage
Back in 99
I tot I won't make it
Life was hard so tey
Even Orion say we nor go make am
Make we leave matter
Now look our steeze
Now we on trips
Now I catch flights to bahamas
Without a visa
Biyakigbowe osa vhelu
With everything I have been through
In the past
Now am glorious
Everything is bogus
When ever the ladies come around
They go bonkers
I still won't lose focus
I gat my ten toes on the grind
Money on my mind
And my mind on my money huh
Ohhhhh ohhhhhhh
I promise me and my gees
We go make am last last
Ohhhh ohhhhhhh
Thank God say man nor be
God we for suffer
2001
Moris why I sit-down on top of e benz
Shey I was spoil am
2024 I own easy cars llc
Dealership for inside yankee
Wait make i yan
Here nor be switzerland
Here na south lake
I put my p on the line
Lyrical define
When I reminisce back
I be like goddemm
Jesu
Never give up on your self
Never give up on the street till e pay you
Never give up on your grind
If you fall make sure you get up ten times
Ide enamudia
I keep my head up
I never losed my focus still
Still slizzy
Still edoboy
Still reaping usl
Still lanko
Huh
I pull up with my Stezze
I pull up with the black bentayga
We step into tha street
Pull out with the balenciaga
When I call my dawg
I swear dem ma come along
I promise me and my gees
We go make am last last
Ohhhhh ohhhhhhh
I promise me and my gees
We go make am last last
Ohhhh ohhhhhhh
Thank God say man nor be
God we for suffer
I pull up with my Stezze
I pull up with the black bentayga
We step into tha street
Pull out with the balenciaga
When I call my dawg
I swear dem ma come along
I promise me and my gees
We go make am last last
Ohhhhh ohhhhhhh
I promise me and my gees
We go make am last last
Ohhhh ohhhhhhh
Thank God say man nor be
God we for suffer
Written by: Slizzy Ehimen Obeto
instagramSharePathic_arrow_out