Lyrics

Uh yoo yoo Ma ma ma iye ye Laa laa oohh King paper Iyo laa Soon en go drop Doubts go clear The story don dy long But en no matter Na make life dey smoke dey Na en be the matter Slip go dy drop no matter How en tight reach As our own take come Na so my own go come too You go pull up for your G_guard I go pull up for my Lambo' Throw small bash Chop life one blunt jambo I go hard for the hustle Make my life with balance Live life with no worries Like pikin when dem born For chand Tour around go on vacation With person pikin Show am good love Beyonce and J Still dy learn work Am a man of love I dy love I still dy push work Me no say street tight Pass t**e t**e were never tier Grace be like oil penetrate Everywhere tier Na good life I dy pray for Get wetin I work for Even messi no go like quit barca Person wey you give bread No go like reject butter Olosho wey you knack well must Come back for round two I don dy drop jam Nobbe one no be two And if you no be gay Love me I love you too Ike aguna gi for the matter ooh Akpuruka for the street Aki no be pawpaw ooh You no fit make am no be true Don't give for the hustle now Chukwu e go see you tru You know the matter If the gather Ndi asiri dey can never pull me down No worry nothing is impossible oooh Ooh ooh ooh ooh Ahh ooh ooh ooh Now we living good life For body e dey scratch Dem like kro kro No worry this life be like kpomo Na hustle be the water oooh Very soon e go soft It's funny how people think I won't make it cos Am from the south Bite the pour water with your mouth Take am remove all your doubts Cos if you give ndoka No be say you rap pass me Your people dy spend money well Well na why dy dy cast me Cheat me for all the award I like my kpor Travel enter my world Reason my people I call them my tribe Cos we understand each other 30million streams no em bother Because na the same currency When I choose give you Na em they give me too No dy over do I suppose tire pass like this En don over do Na God say erigga start with Erigma II Cos if I write my life Read am give you I sure say you no like Make them see me with you Js2 me and my crew don dy Smoke igbo for back of school Come u know I dey with tools Kra kra Ike aguna gi for the matter ooh Akpuruka for the street Aki no be pawpaw ooh You no fit make am no be true Don't give for the hustle now Chukwu e go see you tru You know the matter If the gather Ndi asiri dey can never pull me down No worry nothing is impossible oooh Ooh ooh ooh ooh Ahh ooh ooh ooh Now we living good life For body e dey scratch Dem like kro kro No worry this life be like kpomo Na hustle be the water ooh Very soon e go soft E go soft o
Writer(s): Monday Samuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out