Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
KOJO BLAK
KOJO BLAK
Lead Vocals
Joeboy
Joeboy
Lead Vocals
King Promise
King Promise
Lead Vocals
Kelvyn Boy
Kelvyn Boy
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
MacDonald Adotey Braide
MacDonald Adotey Braide
Lyrics
Isaac Nii Yemo Odoi
Isaac Nii Yemo Odoi
Composer
Gabriel Addo Mensah
Gabriel Addo Mensah
Composer
Kelvin Brown
Kelvin Brown
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Ugly
Ugly
Producer
Tough
Tough
Producer
Peter A. Barker
Peter A. Barker
Mastering Engineer
Jacob Stewart
Jacob Stewart
Assistant Engineer

Lyrics

[Verse 1]
Only you bad affi hit my chest
Hmmm
Your back asset
E no dey make my jumba rest
Hmmm
Mi sima jorley
Bani oba ti mi kpongɔ nɔ
Hmmm
Baby, gongo aso
You dey see am
You no fit kill am for my head
[PreChorus]
I need to know where you dey
Oya send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
I need to know where you dey dey oh
Send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
[Chorus]
Come cool my heater oh
Excellent
Excellent oh
Excellent
Mmm
Excellent
You go put me for emergency
Shawty excellent
Excellent oh
Excellent
Mmm
Excellent
You go put me for emergency
[Verse 2]
Every time I see you I say wow
Omaema you dey make me wanna shout
Oh for your matter I go do partial
Go get anything you want you can take my black card
Abena make you whine your waist
Your fire dey burn and me no wan cool it
Call me anytime whether night or day
If I be the gun na you be the bullet o
[Verse 3]
Oreke gbe sumɔ mi
Wa sun momi
My love o touch my body
Make I rock your body til the early morning
Non-stop o heavy loving
Oreke gbe sumɔ mi
Wa sun momi
My love o touch my body
Make I rock your body til the early morning
Non-stop o heavy loving
[PreChorus]
I need to know where you dey
Oya send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
I need to know where you dey dey oh
Send me your locá cá
Sharperly girl no delay oh
Gmɛnɛ saa nɔ dede
[Chorus]
Come cool my heater oh
Excellent
Excellent oh
Excellent
Mmm
Excellent
You go put me for emergency
Shawty excellent
Excellent oh
Excellent
Mmm
Excellent
You go put me for emergency
[Verse 4]
Awula baaha mi noko ni mihu maha bo noko
Feemɔ mi noko ni mikɛ ishika fɛɛ aha bo
Oha mi kpokpo kɛ ji mina osɛn kpokpo
Tsi obɛnkɛ mi awula twe ben mi ehh ɔbaa
Her body 10 over 10
You can not touch that you can not touch that
Body so thin girl your waist
They can not match that they can not match that
Face card can never decline they can not touch that
From Monday straight to Sunday
I go put you for emergency
[Chorus]
Oh
Excellent
Excellent oh
Excellent
Mmm
Excellent
You go put me for emergency
Shawty excellent
Excellent oh
Excellent
Mmm
Excellent
You go put me for emergency
[Verse 5]
Girly I need you
You make a man feeling you
All I want is you
Oya tell me what I no fit do
I dey eye you
Whatever you want, I go give you
Oh my baby boo
Mmm, 24/7 girl I'm ready
Body setti
Kotomashi
Fa ma me baby
Wanna do many things
Very crazy
Now she's telling me say she be gen z
And she rocking Fendi
Pull up in a Benzi
Bum bum dey offend me when she bending
You go put me for emergency
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, Kelvin Brown, MacDonald Adotey Braide
instagramSharePathic_arrow_out