Music Video

Mr. P X Stonebwoy - ODO Remix (Official Video)
Watch Mr. P X Stonebwoy - ODO Remix (Official Video) on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr P
Mr P
Lead Vocals
Stonebwoy
Stonebwoy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Songwriter
Livingstone Etse Satekla
Livingstone Etse Satekla
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr P
Mr P
Producer
Goldswarm
Goldswarm
Recording Engineer

Lyrics

[Intro]
Ɔdɔ oh! ɔdɔ oh!
Ɔdɔ oh! My ɔdɔ oh! ɔdɔ oh!
Yo P! Hey!
[Verse 1]
Ma Shawty no dey lie to me
Na she dey try for me
Ma Shawty no dey lie to me, me aowh!
She say, no time to dey form for me
She say, she go follow me
You wanna wake up next to me
She say, all I ever want is you
Baby let’s get so freaky tonight
Baby make you open the door
If you're with me, it’s alright
As long as you go give me some more
I’m so in love
Na you dey make me kpo kpo baby
I’m so in love
Na you dey make me go slow hey!
[Chorus]
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!
I give you loving ɔdɔ oh!
Open up your door my ɔdɔ oh!
You dey make me dagbana ɔdɔ oh!
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!
I give you loving ɔdɔ oh!
Open up your door my ɔdɔ oh!
You dey make me dagbana ɔdɔ oh!
Ɔdɔ oh!
(Make you gimme make you gimme tonight)
(Everything gonna be alright) ɔdɔ oh!
(Make you gimme make you gimme tonight) (Everything gonna be alright)
[Verse 2]
Spiritual love wey you giving to me!
Uuhh damn! baby make you leave story
You dey high me like you kpoli nmmmh!
Nothing go fit come between us
No bagga fit come between us
I tell you say na you wey I need
She say all I ever want is you
Baby let’s get so freaky tonight
Baby make you open the door
If you are with me, it’s alright
As long as you go give me some more
I’m so in love
Na you dey make me kpo kpo baby
I’m so in love
Na you dey make me go slow hey!
[Chorus]
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!
I give you loving ɔdɔ oh!
Open up your door my ɔdɔ oh!
You dey make me dagbana ɔdɔ oh!
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!
I give you loving ɔdɔ oh!
Open up your door my ɔdɔ oh!
You dey make me dagbana ɔdɔ oh!
Ɔdɔ oh!
(Make you gimme make you gimme tonight)
(Everything gonna be alright) ɔdɔ oh!
(Make you gimme make you gimme tonight) (Everything gonna be alright)
[Verse 3]
Ɔdɔyɛwu will be my ride or die
Together we be strong ally
Se me an ware wo a ode make I kpai
I promise to be with you all my life
Inna everything me do gyal you dey pon me mind
You be the one way give me joy all night
Grind pon me body make we feel alright
Shorty you belong to me yea yeah
We chill and flex
We never do no fight
Give you love and money make my baby smile
And to be alive, you need love medicine
My baby dey give it to me, everyday
[Chorus]
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!
I give you loving ɔdɔ oh!
Open up your door my ɔdɔ oh!
You dey make me dagbana ɔdɔ oh!
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!
I give you loving ɔdɔ oh!
Open up your door my ɔdɔ oh!
You dey make me dagbana ɔdɔ oh!
Written by: Livingstone Etse Satekla, Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
instagramSharePathic_arrow_out