Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Edem
Edem
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dennis Nana Dwamena
Dennis Nana Dwamena
Songwriter
Denning Anthony Agbeviadey
Denning Anthony Agbeviadey
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Steven Ayim Appiah
Steven Ayim Appiah
Producer

Lyrics

[Intro]
Go get 'em, I'ma go get 'em
Groovy Wrldd
[Verse 1]
I dey kae back in the day when dem dey go we no dey go
I dey kae back in the day when dem dey show we no dey show
Now blessings dey flow wey ebi God dey show en power
See the devil dey vex sake of eno fit do yawa
[Chorus]
Enemies go lower eh
Lower lower lower lower lower
Blessings go higher eh
Higher higher higher higher higher
Poverty go lower eh
Lower lower lower lower lower
Riches go higher eh
Higher higher higher higher higher
[Verse 2]
Joy like a river
Joy like a river
Joy like a river aaa ee
Sɛ me bɔ nsam a na me bɔ mpaeɛ a
Let it rain, let it fire aa
Come and show your power
Nyame na yɛsom no wonim sɛ me ɔnda ye
Count your blessings
Count and name them one by one
Count your blessings, mhm
Count and name them one by
[Verse 3]
Devil knocking on my door yo
Every day is a war war
Ewolɛ mɔnkɔ yo
Tell them say you for know
Joy like a river
My rock my pillar
Joy like a river
My rock my healer
[Chorus]
Enemies go lower eh
Lower lower lower lower lower
Blessings go higher eh
Higher higher higher higher higher
Poverty go lower eh
Lower lower lower lower lower
Riches go higher eh
Higher higher higher higher higher
[Verse 4]
Dem no dey like me but man no be God ooo
Dem go dey fight me but ebi God dem dey fight ooo
I go sing, I go pray, I go shout, I go hail
And Jehovah send the fire to the evil man dem
I am Elijah with the chariot of fire by me
And Jehovah send the fire to the dutty man dem
[PreChorus]
I dey kae back in the day when dem dey go we no dey go
I dey kae back in the day when dem dey show we no dey show
Now blessings dey flow wey ebi God dey show en power
See the devil dey vex sake of eno fit do yawa
[Chorus]
Enemies go lower eh
Lower lower lower lower lower
Blessings go higher eh
Higher higher higher higher higher
Poverty go lower eh
Lower lower lower lower lower
Riches go higher eh
Higher higher higher higher higher
[Outro]
Vrmg Activado
Written by: Denning Anthony Agbeviadey, Dennis Nana Dwamena
instagramSharePathic_arrow_out