Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lawy B
Lawy B
Performer
Brown Joel
Brown Joel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Favour Agubosim Brown
Favour Agubosim Brown
Songwriter
Wole Bello
Wole Bello
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
sukaa
sukaa
Producer
Signal
Signal
Producer

Lyrics

With my arsenal ehh
Oooooo. Highhhh
As I Dey move she dey whine like a this
Come here by melanin
She Dey whine she dey dance
Dance to my melody
O baby this your waist orente
Nah today this your waist go dislocate
Eheh ahaha
She fire me fire me fire me pass Rambo
I hold on to her body like bus wey I tamo
She fire me fire me fire me pass Rambo
A’iye opemeji wa bamilo oo
She fire me fire me fire me pass Rambo
I hold on to her body like bus wey I tamo
She fire me fire me fire me pass Rambo
A’iye opemeji wa bamilo oo
Sofri dey shake am
Move your waist to the beat
Make you Dey raise am
Orekemi lewa
No terminate no terminate
No terminate our contract
Ifeneme ifeneme
Girl you dey sweet me ofe’ nsalaa
Girl I really like the way you sempe
Oshey betty shoma bami fi butter sii
Nah jedi jedi kill person
As I Dey move she dey whine like a this
Come here by melanin
She Dey whine she dey dance
Dance to my melody
O baby this your waist orente
Nah today this your waist go dislocate
Eheh ahaha
She fire me fire me fire me pass Rambo
I hold on to her body like bus wey I tamo
She fire me fire me fire me pass Rambo
A’iye opemeji wa bamilo oo
She fire me fire me fire me pass Rambo
I hold on to her body like bus wey I tamo
She fire me fire me fire me pass Rambo
A’iye opemeji wa bamilo oo
Written by: Favour Agubosim Brown, Wole Bello
instagramSharePathic_arrow_out