Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ogaga Koko Pee okokowa
Ogaga Koko Pee okokowa
Songwriter

Lyrics

It's Ko, it's koko
Allow
Ay ay ay
Ay ay ay ay ay
Ay ay ay
Ay ay ay ay ay
Where dem dey?
When i dey fight again?
Evidence don dey
Dem wan come show me fake love again ('gain 'gain 'gain)
Where dem dey?
When i dey fight again? (ahn-ahn-ahn)
Evidence don dey
Dem wan come show me fake love again (fake love again)
Woto woto woto woto
Giddem woto woto woto woto
3 woto woto woto woto
3Toto toto toto toto
Woto woto woto woto (woto woto o)
Giddem woto woto woto woto (woto (woto)
3 woto woto woto woto
3Toto toto toto toto
Dem wan die for my matter (matter o)
Dem wan to run my race
I nor dey look their face
No time for their dirty disgrace (hmm-uhmm-hmm)
Dem wan die for my matter (matter)
Dem wan to run my race (run my race)
I nor dey look their face
No time for their dirty disgrace (dirty disgrace)
Thunder fire una tonight
E say thunder fire una tonight
Make i put asunder una tonight, tonight
Yea yea yea yea
Thunder fire una tonight
I say thunder fire una tonight
Make i put asunder una tonight, tonight
Yea yea yea yea
Woto woto woto woto (woto woto o)
Giddem woto woto woto woto (woto woto)
3 woto woto woto woto
3Toto toto toto toto
Woto woto woto woto (matter o)
Giddem woto woto woto woto (hundred ***)
3 woto woto woto woto
3Toto toto toto toto (hmm-uhmm-hmm)
Where dem dey?
Ask dem "Where dem dey?"
Evidence dem dey
Brother man face no dey
Where dem dey?
When i been dey talk again
All them night and dey
Hustle every daily, every night and day
Yea-eh-eh-eh
Allow
Written by: Ogaga Koko Pee okokowa
instagramSharePathic_arrow_out