Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
George T
George T
Performer
COMPOSITION & LYRICS
George Songo
George Songo
Songwriter

Lyrics

Too much adviser
kilo tise my sir
i dey knack well
when i been dey date gloria
abi Oge, wey dey form influencer
Esther give me on the bed tantalizer
ohh ohh ohh
She said she wanti billions
ahh
Aunty Austin Martins
she want dey play core
like I\'m too young, she wan dey carry shoulder up up
she say she want to drive Lamborghini
in new york junction
ohh noo
uncle 107 in call of duty
but if arm rubber come na you go first to take off
play like a man wosi run like a small boy
I\'m the first nigha to bale nighas in my
gee Blog ohh yeah
bannies in my gee blog
no be Mission
the one I get
wan dey turn up every second
lacazed is the key word
in the function
knack her hard
she say dat we wont stop
She can\'t stooop
we knack like a sensation
in a major
bloody bitches cannot rate us
because we are rich and rising
we are famous
give me five good reasons why dem go dey hate us
Written by: George Songo
instagramSharePathic_arrow_out