Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kidd Carder
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kidd Carder
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
RewardBeatz
Producer
Reward Beatz
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Stack money up that's the format
No one hears from a poor man
And everything I said there was no lies
You no fit dey Lagos if you no wise
God blessings in abundance
Straight to the top like I take flight
And everything I said was there was no lies
Nobody hears from a poor man
[Chorus]
Ajeh for my life, for my life
I no fit wait make I go faraway
Make dem call my name e go burst my brain
But me and you story no fit be the same
I know God dey my side
I get plenty **** wey won see me sad
But me and you no dey same class
I fit to dey laugh but I dey bleed inside
[Verse 2]
All my agenda
Na just to work make life better
I no fit forget all my brothers
I no fit trade their love for another
Working from Ojuelegba
Hustle straight down to beggar
I fit to get mental disorder
If I dey try to remember
[Verse 3]
Bygones will never be bygone cos I go still buy g*n
Go chop dem like python
Ton ba wobi ton ba wobe yeh!
More than a kidd you gon put your eyes on
You can call me katakata ranger sorry
I no fit to fight power ranger
Nevertheless working for my paper
See now when they see me dem dey fear me like I'm danger
[Verse 4]
I know God dey my side
I get plenty nigg*s wey won see me sad
But me and you no dey same class
I fit to dey laugh but I dey bleed inside
Life can be sentimental
When the money come e be like fiesta
I been working with my team inside
So many times dem no look this side
[Verse 5]
All my agenda
Na just to work make life better
I no fit forget all my brothers
I no fit trade their love for another
Working from Ojuelegba
Hustle straight down to beggar
I fit to get mental disorder
If I dey try to remember
[Chorus]
Ajeh for my life, for my life
I no fit wait make I go faraway
Make dem call my name e go burst my brain
But me and you story no fit be the same
I know God dey my side
I get plenty **** wey won see me sad
But me and you no dey same class
I fit to dey laugh but I dey bleed inside
Written by: Kidd Carder