Credits

PERFORMING ARTISTS
BoyPee
BoyPee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sopuru Precious Odunze
Sopuru Precious Odunze
Composer

Lyrics

Choko
This love started from the first sight, everything about you then I swear e be my concern
I dedicate my heart to you baby I for think am (now had i known be my case)
you point i kill I no dey waste time, all the things you never get is because you no talk am
Hard guy wey give you love in abundance (Now had i known be my case)
Ohhhh
My love play you my heart Kpakpangolo
, you dribble me Jay Jay Okocha ohhhh
Nwa calm down ojongolo
Oh noo
You cook my heart baby putuputu, you dribble me Jay Jay Okocha oh
See my steeze e don turn to zero
Oh noo
To my chicken peri
If I know, if I. If I know, I for no love again
To my chicken peri
If I know, if I. If I know, I for no trust again
Ah,
make una see girl I work for,
las las for my WhatsApp you be my vendor
Your current bf I be his mentor
Ask am e go let you know
She put my feelings on a Lockdown, baby negodi ina emem ife uta(baby see how you make me
regret)
But me I know mind oo if you give me one chance I go take
Ohh oh oh
My love you play my heart
Kpakpangolo
 you dribble me Jay JayOkocha ohhhh
Nwa calm down ojongolo
Oh noo
You cook my heart baby putuputu, you dribble me Jay Jay Okocha oh
See my steeze e don touch zero
oh noo ohh
To my chicken peri
If I know, if I. If I know, I for no love again
To my chicken peri
If I know, if I. If I know, I for no trust again.
Written by: Sopuru Precious Odunze
instagramSharePathic_arrow_out