Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Michealz
Michealz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Micheal Utieyinoma
Micheal Utieyinoma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatsbymellow
Beatsbymellow
Producer
Poppill
Poppill
Mixing Engineer
Babalola Osogbiye
Babalola Osogbiye
Executive Producer

Lyrics

My girl says I’m a keeper
So stop asking me why I always think I’m number one
Ehh
Ehhh
Ehhhh
Ehh
Man wey no get food to chop no get business to buy dog (yes)
No matter your money no fit wear slippers enter Cele church
Baby girl in wavyyyyy
My eyes don fall and I look so lazyyyy
YOU KNOW !!
Anytime we step in the place e Dey be like na party Jollof (na party Jollof)
We know wetin we dey bring to the table so if you leave us na your loss
Work oh make money for no reason eagle wey no speak English na pidgin ehn
Forget your position now adays na who get money dey be first pikin
Money na the root of evil or not
Give me the branch make I comot
No be say I dey fall your hands I dey like to dey top cos billings full ground
Are you really an introvert or na money wey keep you for house
No be say we like wahala but if you bring wahala no wahala
Try dey get sense oo my guy no let them use you cover oo
Cos na when rain stop who carry umbrella dey know say e carry load
Them go shenk you some people no good for u
(Okpolokpor)
Sugar sweet pass salt but sugar no good for soup
Go low
Up
Smack them
Jegede Jegede Jegede
Go low
Up
Smack them
Jegede Jegede Jegede
Go low
Up
Smack them
Jegede Jegede Jegede
Go low
Up
Smack them
Jegede Jegede Jegede
Aguyi Ironsi
Me I no fit tell you many things wey I don see
Always dey prepared oo
Cos na the day you no dress well nai your crush go see you
You no get money you get long password?
EFCC no dey find broke man
Person wey dey owe rent no dey throw party unless you wan evacuate compound
Money na the root of evil or not
give me the branch make I comot
No be say I dey fall your hands I dey like to dey top cos billings full ground
Are you really an introvert or na money wey keep you for house (question)
No be say we like wahala but if you bring wahala no wahala
Try dey get sense oo my guy no let them use you cover oo
Cos na when rain stop who carry umbrella dey know say e carry load
Them go shenk you some people no good for u
(Okpolokpor)
Sugar sweet pass salt but sugar no good for soup
Go low
Up
Smack them
Jegede Jegede Jegede
Go low
Up
Smack them
Jegede Jegede Jegede
Go low
Up
Smack them
Jegede Jegede Jegede
Go low
Up
Smack them
Jegede Jegede Jegede
Written by: Micheal Utieyinoma
instagramSharePathic_arrow_out