Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Rayona
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Otaniyen-Uwa Daniel
Composer
Oyelusi Gift
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Producer
Lyrics
[Verse 1]
I no like stress but I hustle
'Cause if I slack, then I don lose
Many go whine you, it's just cruise
You gas do wetin you fit do
Family come with their problem
It's not like you fit solve them
I can’t this pressure
E get as e hit me, honestly
[Chorus]
Country hard but I no craze oo
(Family go hurt your pride)
Run my race, no dey look face oo
(Me I no dey look face oo)
I getti God for my side
Enemies try but they can’t take me
E hard but I no shake o, yeah yeah
[Verse 2]
I run am as like oo
You judge me na your curse oo
I no getti blood
I’m a loner and it’s fun
Got no one to impress
We carry our cross different o
I just dey my lane
See I beg you do the same
[Verse 3]
All this pressure
Na all the things wey go make me stronger
You can hate me
I no go reason your opinion further
Not impressed oo
With the way that you defy this order
You can try but
You can never ever place me under
[Chorus]
Country hard but I no craze oo
Run my race, no dey look face oo
(I no dey look face oo)
I getti God for my side
Enemies try but they can’t take me
E hard but I no shake o, yeah yeah
Country hard but I no craze oo
Run my race, no dey look face oo
I getti God for my side
Enemies try but they can’t take me
E hard but I no shake o, yeah yeah
Written by: Otaniyen-Uwa Daniel, Oyelusi Gift