Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nagaxa
Nagaxa
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Nuradeen Ismaila
Nuradeen Ismaila
Songwriter
Ayoleyi Hanniel Solomon
Ayoleyi Hanniel Solomon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Olalekan Andrew Akinsulire
Olalekan Andrew Akinsulire
Producer

Lyrics

Its Reekado
Say Nagaxa Nagaxa
Ah Gaxa na Gaxa
( GAXA GAXA GAXA GAXA !!!!! )
(Nagaxa)
This time I will light it up
One of one I can't fuck up
I just wan dey pop
Make my head sef come dey work
Kilode gan gan
Shey na con dey fuck up
I don wan wake up
Make i face my work face God
So we go dey give all thanks
We go dey give all thanks
We give all thanks to the almighty father
For the live wey you give us
And the love wey you show us
Won ro pe won le pa wa
Just like the seed we grow more
Dem wan quench all my fire
Dem go try till dem tire
Chorus
Emi mo ti bo lohon
Emi ti mo to bo lohon bo lohon soro
Emi mo ti bo lohon
Emi ti mo to bo lohon bo lohon soro
Emi mo ti bo lohon
Emi ti mo to bo lohon bo lohon soro
Emi mo ti bo lohon
Emi ti mo to bo lohon bo lohon soro
Reekado Banks verse
Today Na Sunday
Hallelujah
Make i choppy like suya
Gyal dem plenty gyal dem suga
prayer to God don deliver
Me i must confess
Baba Gode don try for me
Since i Got this Money
Everyday issa holiday
Everybody flenjure well well
Daddy Mommy Make you no fear
I get moneyy Olohun tobi
I cant deny it Olohun kemi
Living like Pablo escobar
Everyday mon jaiye oloba
Shukura don wound shalewa
Reeky baby don cause wahala
( Nagaxa )
This time I will light it up
One of one I can't fuck up
I just wan dey pop
Make my head sef come dey work
Kilode gan gan
Shey na con dey fuck up
I don wan wake up
Make i face my work face God
So we go dey give all thanks
We go dey give all thanks
We give all thanks to the almighty father
For the live wey you give us
And the love wey you show us
Won ro pe won le pa wa
Just like the seed we grow more
Dem wan quench all my fire
Dem go try till dem tire
Chorus
Emi mo ti bo lohon
Emi ti mo to bo lohon bo lohon soro
Emi mo ti bo lohon
Emi ti mo to bo lohon bo lohon soro
Emi mo ti bo lohon
Emi ti mo to bo lohon bo lohon soro
Emi mo ti bo lohon
Emi ti mo to bo lohon bo lohon soro
Written by: Ayoleyi Hanniel Solomon, Nuradeen Ismaila
instagramSharePathic_arrow_out