Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
TR1GGA
Performer
Babatunde Ayobami Lawal
Lead Vocals
AKANBI TOLUWABORI TIMOTHY
Vocal Effects
COMPOSITION & LYRICS
Babatunde Ayobami Lawal
Songwriter
AKANBI TOLUWABORI TIMOTHY
Songwriter
Ngbe Justine
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mint-t
Producer
Yhung Switch
Mixing Engineer
Lyrics
Feel like person wey get bomb for head
I be ticking constantly
Maybe if I smoke weed and burn some trees
Maybe I go reason some kind things
Things clear for my eyes now
Me I no Dey doubt am
Me I no Dey force my things
Even your blood no be blood
Nobody carry your cross
This life e be like stranger things
I wish say
everything Dey go my way
Make I no Dey cry again
Make in no go Dey in vain
Uh oh all the struggle and pain
Make everything Dey go my way
Make I no Dey cry again
Make in no go Dey in vain
Uh oh all the struggle and pain oh
Them wan discombobulate
Them wan deactivate me
When I communicate
dem wan assassinate me
Wanna put me to bed, dem wan Dey try sedate me
Make I no go fit wake, make I no fit relate
Say dem wan stab my back oh
Works like that oh
Fake ass ****, dem be moving like that oh
Demma act differently from my back oh
Striker say na me dem wan Dey try tackle
I wish sayeverything Dey go my way
Make I no Dey cry again
Make in no go Dey in vain
Uh oh all the struggle and pain
Make everything Dey go my way
Make I no Dey cry again
Make in no go Dey in vain
Uh oh all the struggle and pain oh
Say
Make i no dey cry again
Oh all the struggle and
all the struggle and pain
Written by: AKANBI TOLUWABORI TIMOTHY, Babatunde Ayobami Lawal, Ngbe Justine